"The main reason why the wedding was at Dubai is because if I fix it in Nigeria, the pastor will definitely ask if anybody knows why this two won’t be joined in holy matrimony and Una sabi how many pikin with dia different mama wey I get nah, all of dem go stand up spoil my show.
So na why I put am dia cos they won’t afford the transport and even if they pastor asked, it will be in Arabic and nobody will understand" -2Face Idibia.
No comments:
Post a Comment